33.3 C
New York
July 30, 2025
News

I’m looking for a man wey go imprēgnate me. I just need another child” – Adewunmi Fatai

The man wey give me my only chíld don move on. He get 4 chíldren already with another wōman. But me, I still dey here… only one chíld.

I wan born again. I dey ready. Even if the man waka comot, I go hold my head high. I no need perfect love, I just need another child — I’m looking for a man wey go imprēgnate me.

This is not about desperation. It is about loving motherhood enough to want it again.

 

Related posts

Your Support Symbolises Great Honour To My Father’s Memory, Buhari’s Son Tells Tinubu

Lagostrend

EASTER: HAPPY EASTER TO ALL OUR ESTEEMED READERS

Lagostrend

LASRERA PARTNERS CDAs, CDCs OF 57 LGAs/LCDAs TO REDUCE AGENCY, LEGAL FEES IN LAGOS REAL ESTATE SECTOR

Lagostrend

Leave a Comment